‘Bank of Heaven’ Lyrics

Find below the lyrics to ‘Bank of Heaven

Intro
Baba God, where You dey,
I too dey hustle, I dey pray,
Baba God, where You dey
I too dey hustle, no be play

Chorus
Bank of heaven, send the alert
Bank of heaven, send the alert
Bank of heaven, send the alert
Lord I’m grateful in advance
Bank of heaven, send the alert
Ha! Send the alert
Bank of heaven, send the alert
chei! Send the alert

Verse 1
Bank of heaven send the alert,
24/7 steady mo ti sise mo kan lay back,
I dey pray for blessings in the midnight,
Baba give me stew no fit steal make I chop rice,
All my guys get car no be transport,
Baba God send bar give me comfort,
I no get pride till I comport,
I go shoot my shot, holy gunshot,

Gbagbe yen je n sinmi rarararara…X2

Blessings wey dem no fit avert,
Always down for the Lord never down for the count,
Amount to make you dizzy,
I tell my Lord to keep it coming back like a Frisbee.

Chorus

Verse 2
I want to be working and tithing,
Don’t want to be stealing and fighting,
My better half even when I feel worse,
Jehovah open gates of heaven make account burst,
Hope You go sure for me,
When I’m 50 I want to look 23,
Make dem miss me when I’m going overseas I do believe,
You make dreams reality like,
Na You be the only Father no fit go dey wire wire,
Gimme love You no dey tire,
Scatter brain You gimme fire,
Owner of Ezekiel and genesis also Nehemiah,
Popping am thinking my joy is fuller so I sing hosanna,
Jehovah se dada se da se dada se dada fun mi
Oluwa se dada se da se dada se dada fun mi

Chorus

Baba God dahun moti wa lori queue
Answer the call cus am waiting for you

Edahun moti wa lori queue
Answer the call cus am waiting for you ] X3

Send the alert
Alert of blessings
Send the alert
Alert of breakthroughs
Send the alert
Alert of triplets
Send the alert
Alert of job
Send the alert
Alert of riches
Send the alert
Please add anointing
Send the alert
Alert all round

Leave a Comment

Scroll to Top